TIESTA GH released the lyrics of his hit song "LOVE" FT LOTICE BWOY. *LOVE* _The lyrics of my new tune goes like this_ *Intro* In the Code,Gonna Be Betta,Spac T Production,L Lotice Bwoy,Suit Park MUSIK! *Chorus* Love no be by Force,u go dey press on me.... Love no be by force,Even u go dey pretend on me.... Love no be by force, menyea ye wonyewode.... Love no be by force,enye nane tso dzimekee.... *2//* If adey lie go beez your Mama....(mama mama) If I dey lie go beez your Dada... (Daa daa daa) *2//* *Verse* If I be gel,I go take bullet prove for because I dey love u any day eeeh... When you show me the love,I dey give the attitude, because your love wey I dey take.... All the gels dey wan to see me for the zangbaen,jealousy adey love you jejeh.... No be pretend adey pretend because I dey love u many gels dem they rush for the time I go fee give u. see when ever you give me the love I dey taky, Punches dey flow back to back, Because I...
Comments