TIESTA GH RELEASED THE LYRICS OF HIS HIT SONG "LOVE" FT LOTICE BWOY

TIESTA GH released the lyrics of his hit song "LOVE" FT LOTICE BWOY.


*LOVE*
 _The lyrics of my new tune goes like this_
 *Intro*
In the Code,Gonna Be Betta,Spac T Production,L Lotice Bwoy,Suit Park MUSIK!
 *Chorus*
Love no be by Force,u go dey press on me....
Love no be by force,Even u go dey pretend on me....
Love no be by force, menyea ye wonyewode....
Love no be by force,enye nane tso dzimekee....
 *2//* If adey lie go beez your Mama....(mama mama)
If I dey lie go beez your Dada... (Daa daa daa) *2//*
 *Verse*
If I be gel,I go take bullet prove for because I dey love u any day eeeh...
When you show me the love,I dey give the attitude, because your love wey I dey take....
All the gels dey wan to see me for the zangbaen,jealousy adey love you jejeh....
No be pretend adey pretend because I dey love u many gels dem they rush for the time I go fee give u.
see when ever you give me the love I dey taky,
Punches dey flow back to back,
Because I go love u,go date u,go give u anything wey u want.
I go give u jeje like super love.
I go give u give u like super bet.
Because I know I go love u go give u anything wey u want.....
 *Chorus*
Love no be by Force,u go dey press on me....
Love no be by force,u go dey pretend on me....
Love no be by force, menyea ye wonyewode....
Love no be by force,enye nane tso dzimekee....
 *2//* If adey lie go beez your Mama....(mama mama)
If I dey lie go beez your Dada... (Daa daa daa) *2//*
 *Second Verse(Rap)*
If u go be my gel,I promise I go do anything u want I swear.
If u go be my pretty,I will decide to take u around daah be the promised.
U love me,I love u.
U kiss me,I kiss u.
U give me,I give u.
But if u really wanna give me the ginger,I ma give u the pepper heeeh...
U see the ma life style,All the gels gels just dey Chester.
All the bois bois just dey bumper.
Niggers in the building just dey go far.
So this come dey make I dey think far.
Nefutoade katsea mebe nevayi bayah...
Wodeka koenye lorloa,Tamebe vakaba.
A go keep dey love u daa be the Anthem,SuitParkMusik!
GonnaBeBetta
 *Third Verse*
O nananananana eeh eeh.
Dance for me,Sing for me.
Hmmmm Make I see the body tweaking.....
Dance for me,Sing for me..
 *Chorus*
Love no be by Force,u go dey press on me....
Love no be by force,u go dey pretend on me....
Love no be by force, menyea ye wonyewode....
Love no be by force,enye nane tso dzimekee....
 *2//* If adey lie go beez your Mama....(mama mama)
If I dey lie go beez your Dada... (Daa daa daa) *2//*
 *Outro*
Haha,chaley love no be by force.
Fresh bois like we naa dem dey rush us!
SuitParkMusik!!!!
This one going out to all the beautiful ladies out there....
 *THE END*

Comments

Popular posts from this blog

VOLTA MUSIC AWARDS NOMINEES JAMS GOES TO AFLAO.

Biography of Hodolie Leonard Elikem, Popularly known in showbiz as, Maskhid Hl